BABAH KAH talk onto di CONTENT CREATION IN THE ENTERTAINMENT INDUSTRY AND HOW COMEDIANS NEED TO CREATE NEW CONTENTS TO PLEASE THEIR AUDIENCE. ...
Author - Anne Uloma
Di founder of Bounties Honey Ogochukwu Nwachukwu wey com follow us talk on di beta tin wey honey dey do for bodi instead of to dey drink soda drinks. Ogochukwu talk as...
Sexual Purity : Sex pass Body to Body _ Olayode Juliana aka Toyo – Hello Nigeria
Olayode Juliana aka toyo baby, na actor and advocate for celibacy and dey teach people to wait until marriage before dem follow man or woman sleep. SSexual Purityhe dey...
Dr. Kelechi Okoro, Medical doctor, executive director Heal for African Initaive, and Sexual and reproductive Health Right Advocate. The N.G.O heal for Africa...
Barrister Evans Ufeli a legal practitioner come tell us di right and responsibilities of Nigerian police officer and our right as a citizen for di kontri. He say di...
BEN ARIKPO na di Chairman of di Board of Trustees DYSLEXIA Foundation in Nigeria, na Nigeria non-government foundation in creating awareness for disorder. He say...
Dr. Kemi Dasilva-ibru, founder of Women at Risk International Foundation, (WARIF) don talk say her new initiative wia dem call “Boys Conversation Cafe” dem start dis to...
Although as e bi, dem neva confam di mata wey dey flow up down say di two music stars wey we get, Tiwa Savange and Wiz kid no shy for say something dey happen wey we eye...
Our kontri and the rest of the world dey celebrate ‘World Book Day” and to take join bodi Ontop Hello Nigeria show, we bin talk about how e good to dey read...
As part of efforts to make sure say water no pass garri and make we no close mouth for wetin we dey see and hear for our obodo naija universities, watch as we take...